Thursday, 20 February 2025

ONE BAD TURN!

WHEN A POLICE VAN FALLS INTO A DITCH LOCAL AND ABROAD!

                                         ABROAD

RESIDENTS: Men! Look over there! A police van just fell into a ditch. Let's go men and help them.
They are our protectors!

TWENTY MINUTES LATER

POLICE: Men! You guys are wonderful!
We appreciate you!

RESIDENTS: Don't mention, men!

                                         LOCAL

Mama Amina, Mama Bisi, Mama Ese! Where papa Ejiro?
Oya, make una lock up una shops and houses!
Police motor don  fall inside gutter!
Nor be we dem go take do dat aphamako job, God forbid!
We nor dey house, we don travel!
Make dem go pay aboki guys to helep dem comot am,
Na wicked go kill dem, idiot!


TWENTY MINUTES LATER.

Oya, make una come out, dem don  go!

THE DIFFERENCE IS CLEAR!


No comments:

Post a Comment