Tuesday 23 May 2023

THE PROBLEM WITH WOMEN!

Antonia and Emmanuel divorced about two years ago. 
Maria is Antonia's friend. Just listen o the below.

MARIA: Antonia my dear. Guess who l saw yesterday. He is no other person but your former husband, Emmanuel. O, girl, you can't believe it. The guy don lean finish like bonga-fish. He dey trek for inside the hot sun and he dey sweat like lama wey dey waka come from Sokoto.

ANTONIA: Na God say make l comot for the marriage, if not, na suffer, suffer l for die put. Hopeless man, na so he go trek till he go die.

On the other hand.

MARIA: O girl, guess who l saw yesterday. He is no other person but Emmanuel, your former husband.

ANTONIA: Is that so? Tell me. So ,how is he?

MARIA: You won't believe it. The guy is heavily loaded.
He dey ride one wicked SUV, the latest series wey dem dey sell thirty million naira.

ANTONIA: You really sure say na him?

MARIA: wetin Antonia, l nor know Emmanuel again? Even if na for darkness, l go know am well, well. He be like he dey go shoprite.

ANTONIA: You sure say he go still dey that him flat? I go, go check am on weekend. I pray make he still dey that him flat O.

No comments:

Post a Comment